Lyrics
LYRICS: Demmie Vee – If I Had Known
LYRICS
It’s Panda Records
Verse 1
You are too good to be true,
I take my mind off you,
My baby I miss you much, I wanna feel your touch
Omoge you weak me, weak me,
I don dey sick, omo no more word to speak
It is a lonely night, baby I no dey alright,
Wetin dey worry me oh,
Be like say I don frustrate
And I be the form hard guy
(but now I dey beg right now)
Chorus
If I had known,
I no go do you like that,
I no go play you like that
But I need my baby right back
Only if I had known oh,
I no go do you like that, oh
I no go play you like that oh
But I need my baby right back
Post-Chorus
Oh baby you should let me love you,
Let me be the one to,
Give you everything you want and need
Oh baby you should let me love you,
Let me be the one to,
Give you everything you want and need
Verse 2
Girl nobody set like you,
Being to many places me I never seen a girl like you
My baby e dey pain me oh (where you dey omo I dey miss you),
It was then that I knew that I fv*ked up,
Like I dey for Jail, wey dem locked Up
(I promise I go treat you right, omo me I no fit lie)
Chorus
If I had known,
I no go do you like that,
I no go play you like that
But I need my baby right back
Only if I had known oh,
I no go do you like that, oh
I no go play you like that oh
But I need my baby right back
Post-Chorus
Oh baby you should let me love you,
Let me be the one to,
Give you everything you want and need
Oh baby you should let me love you,
Let me be the one to,
Give you everything you want and need
Outro
But I be dey form hard guy
But I dey beg right now,
Ohh hu huh huh, it’s Panda baby…
It’s STG
-
Music6 days ago
DEMOJAY – On God
-
Music6 days ago
Hypeman DJ Pablo ft. Bhadboi OML – EKO
-
Music7 days ago
Ayo Maff ft. Fireboy DML – Dealer
-
Music7 days ago
Yung Effissy – NHL 2.0
-
Music7 days ago
Gbolar Mighty – Never Tell Them Sped Up
-
Music7 days ago
Yung effissy – Pawon
-
Music6 days ago
Yung Effissy – Bayo Alafia
-
Music7 days ago
Softi – 24/7 (Boje)