Connect with us

Lyrics

Only Fine Girl Lyrics by Spyro ft. Simi (Remix)

Published

on

Only Fine Girl Lyrics by Spyro ft. Simi (Remix)

Only Fine Girl Remix Lyrics – Music resonates with our emotions, and Spyro’s “Only Fine Girl” is no exception. In this blog post, we will dive deep into the lyrics of this captivating song, unravelling the layers of elegance and love it encapsulates.

The lyrics of “Only Fine Girl” take us on a journey through the intricacies of love. Through his melodic verses, Spyro paints a vivid picture of elegance and admiration for a special someone. The rhythmic beats and soulful melodies create a soothing and uplifting atmosphere.

Only Fine Girl Remix Lyrics

Only Fine Girl Remix Lyrics

Intro: Spyro & Simi

Ohhh weeeee

Oh ahh

Spyro

Can you Simi now

Verse 1: Spyro

Fine, fine girls for my gate

Vanessa dey for my place

Tolani, dolani sef dey for my state

But I tell all of them to commot for my face

Ahh yea commot for my face

If them like make them talk make dem start to potate

If you no de I no mind to go celibate

If you want me to sing, I go sing omah lay

So I tell other girls I see them later

And na because of you I spend my paper

My number one,na only you de for my radar ,for my radar

Chorus: Spyro

You are the only fine girl

Only fine girl that I know

Only fine girl

Only fine girl in my zone

Only fine girl

Wey I dey chat for my phone,for my phone

If you ever leave me now

Oyinmo, I go broke

No deceiving now

Holy ghost e go choke

Number 1 for my coast ,for my coast

Verse 2: Simi

Emeka ask me to dance

Joromi want one more chance

But I let them know say na you wey dey make (e) my heart to salute(ti)

Baby, destinamburi (destinamburi)

You steal my heart

I no go call police, for you

Everytime you call my cellular, you just dey burst my medulla

And I know that you are not regular

Spectacular

You can write on my tabular

Na only your face I dey anticipate oh baby

Believe me when I say

Chorus: Simi

You are the only fine boy

Only fine boy that I know

Only fine boy

Only fine boy in my zone

Only fine boy, wey I dey chat for my phone

For my phone

If you ever leave me now

Oyinmo, I go broke

Don’t deceive me now

Holy ghost e go choke

After you na you o

Number one for my coast

Outro: Spyro & Simi

My one and only, there’s no one like you

Oh my baby, nobody fine pass you

Frequently Asked Questions (FAQs)

Q1: Who is the artist behind “Only Fine Girl”?

A1: The talented artist behind this musical gem is Spyro.

Q2: What inspired the lyrics of the song?

A2: The lyrics draw inspiration from the timeless theme of love and admiration for a wonderful girl.

Q3: Is there a music video for “Only Fine Girl”?

A3: Yes, there is a visually stunning music video that complements the lyrical beauty of the song.

Conclusion

In conclusion, Spyro’s “Only Fine Girl” is a musical masterpiece that transcends boundaries and connects with listeners profoundly and emotionally. The eloquent lyrics and enchanting melodies make this song a timeless addition to any playlist. Dive into elegance and love with “Only Fine Girl.”

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending