Lyrics
LYRICS: Rudeboy – Chizoba
(Intro)
Yea, eh eh, oh yea oh yea
Eh eh, oh yeah oh yeah
Them no know what’s up o
Eh eh
[Verse 1]
Something is k!lling me slowly and I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o, eh eh eh
Paid my tithe, I paid my dues, see distractions everywhere
Now me feeling emotions eh
(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say
(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh aih
(Verse 2)
But they no know what’s up oh, my God is bigger
Na Him wey dey put man on top oh and na wetin dey sup oh
I’m down on my knees everyday, I pray to God, I beg am say make nobody fall oh
Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire, strike them down, them go tire tire
Show dem say You be God oh
(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say
(Chorus)
Thats why me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me
[Bridge]
Oh yeah, oh Yeah, eh eh
Oh yeah, oh yeah eh eh
(Pre-Chorus)
I get plenty, so many things that I really wan complain to you
See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh
Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody
Together we be smiling, that’s why me tell them say
(Chorus)
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me
Me tell them say
Chizoba, chizoba, chizoba
You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh ai
(Outro)
Eh ai, ewo chimo
Ehehe, Lord Sky on the be@t
-
Music6 days ago
DEMOJAY – On God
-
Music6 days ago
Hypeman DJ Pablo ft. Bhadboi OML – EKO
-
Music7 days ago
Gbolar Mighty – Never Tell Them Sped Up
-
Music7 days ago
Yung effissy – Pawon
-
Music7 days ago
Yung Effissy – NHL 2.0
-
Music7 days ago
Jayfred – Repent
-
Music7 days ago
Softi – 24/7 (Boje)
-
Music6 days ago
Yung Effissy – Bayo Alafia