Lyrics
LYRICS: 1da Banton ft. Kizz Daniel & Tiwa Savage – No Wahala (Remix)
LYRICS
Intro: 1da Banton
Soliye, Soli ye ye ye
Original ooo
Problem e no dey finish,
Make you try dey enjoy oh
Wahala e no dey finish oh oh,
Make you try dey enjoy oh
Say Katakata, wuruwuru no dey finish,
Make you try dey enjoy
Problem e no dey finish,
So make you try dey enjoy, uhn-uhn
So Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
so Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
ehn Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
eh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Kizz Daniel’s Verse
Problem e no dey kill person…hmmm
Na person kill person
Wahala na see finish, Eh
Na person tell person
Problem e no dey last forever,
Make you try dey enjoy
No waka from telemunje to Opolometa
Just to find a mentor
Ye eh eh eh
Na who chop dey hear word o
Word o, Ye eh eh eh
Na who wise dey fear God
God o, Ye eh eh eh
Na Original vibe oo yeah…
Tiwa Savage’s Verse
Pana, Pana
Jeje o, Jeje
Aunty Lara o, Lara…
Che!
Na so dem dey call me for phone
Say my person.. person don give
A person…person belle o oh
How it dey concern me o?
How it dey concern me?
I don’t know!
Problem it no dey finish
E choke o, Abeg!
Sapa na ehm be the best friend o
Shey you no know?
Pre-Chorus: 1da Banton
Problem e no dey finish,
Make you try dey enjoy oh
Wahala e no dey finish oh oh,
Make you try dey enjoy oh
Say Katakata, wuruwuru e no dey finish,
Make you try dey enjoy
Problem e no dey finish,
So make you try dey enjoy, uhn-uhn
so Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Ehn Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Eh Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Make we dance like no wahala, eyyah no wahala oh
Refrain: 1da Banton
Problem o, Problem o,
Problem it no dey finish o
Problem o, Wahala o,
Wahala it no dey finish o
Outro: 1da Banton
Make we dance like, dance like, da-da-dance like no wahala
Make we dance like, dance like, da-da-dance like no wahala
-
Music7 days ago
Bella Shmurda – My Brother
-
Music7 days ago
Bella Shmurda ft. Bloody Civilian – 1999
-
Music7 days ago
DJ CORA – Street Anthem
-
Music7 days ago
InnoBig 6ix – God Over Everything
-
Music7 days ago
Adekunle Gold – Rodo
-
Music7 days ago
Bella Shmurda – Feelings
-
Music7 days ago
Bella Shmurda ft. Zlatan & Jeriq – Oghene
-
Music7 days ago
TROD – Jagaman