Lyrics
LYRICS: Lake Bee ft. Mide Trendz -Aye
Intro : Lake Bee and Mide Trendz
Mide Trendz Tooh Naughty
Trendz baby lomoh nah
Lake Bee Omo Mommy
Je kaa soro Aye wa
Oya my Gee make we soro aye wa
Chorus : Lake Bee
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
When I dey go Colorado
Nah me know Wetin I see
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
Igba mo de Colorado
Mo mo kan to ju mi riiii
Eeeh
Omo olope sa aye dede
Aomo bi ola se ma riiii
But sa aye rere
We dunno how tomorrow go be
Omo olope sa aye dede
Aomo bi ola se ma riiii
But sa aye rere
We dunno how tomorrow go be
Verse 1: Lake Bee
Hmmm see aah
Many broke shiiii But kosi nkan tele bami fa
Market plentyyyy koo shey nkan tele bami ta
Eko kokoro sapo omo oro si ma wa bi gba
Hustle for the paper nobody one die tanika
Wossss
Nah God be the judge
247 ninu church
Uncountable ni cheque tah ti forge
Tori omo oro fe wa Porsche
Many things they sup but we they face am
We know sabi waiting they front but we they chase am
Believe and hope say one day we go make am
Make mama proud me I no one follow them they fake am
Them go show you Pepper for trenches
Your brother fit be head of the snitches
But wetin go be go be
Gbo gbo wa la lowo
Nah who get God go make it
Chorus : Lake Bee
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
When I dey go Colorado
Nah me know Wetin I see
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
Igba mo de Colorado
Mo mo kan to ju mi riiii
Eeeh
Omo olope sa aye dede
Aomo bi ola se ma riiii
But sa aye rere
We dunno how tomorrow go be
Omo olope sa aye dede
Aomo bi ola se ma riiii
But sa aye rere
We dunno how tomorrow go be
Verse 2: Mide Trendz
Trendz baby lomo nah
Oro Mi Ahseyyy Won
Niii Kayefiiiiiiii
Oluwa Love Mii
You No Fit Hate Miii
As I Dey Presss My
Oluwa Mii Bless Miii
Puff On Miii Loud
Make Nobody Stress Miii
Aiyeeeeeee Amacarama
Dem wantuuu camera
Dem wantuuu see you falll
But I be flying
Santaraaaaaaaa
Say Me No Go Blow
I Go Clear Your Doubt
God’s Plan Only
Omooo No Be Mouth
Tryna Blow
Me Ahh Chase No Clout
Mossttt High Wayyyy
Alwaysss On My Louuuudddd
Chorus : Lake Bee
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
When I dey go Colorado
Nah me know Wetin I see
I dey on the tripssss
Sleep for seven I wake for three
Igba mo de Colorado
Mo mo kan to ju mi riiii
-
Gist4 days ago
Detailmadeit Announces Upcoming Release Of His 6th Studio EP: “SIM 1 SIM 2 (Anything Can Happen)”
-
Music2 days ago
Otega ft. Portable – Figbole
-
Music6 days ago
Lullychi ft. Mascara Vibez – WTTT (Way To The Top)
-
Music2 days ago
Yungtee – Gratitude
-
Music2 days ago
Yungtee – Too Much Of Thinking
-
Music6 days ago
Lullychi ft. Yungtee – Ghetto Dream
-
Music6 days ago
Lullychi – Grace
-
Music6 days ago
Lullychi – Life Story