Connect with us

Lyrics

LYRICS: Yemi Alade – “Give Dem” (Prod. Krizbe@tz)

Published

on

****Give Dem Lyrics****

[Intro]
From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them every day
We no dey borrow
From Naija to…
It’s Krizbe@tz the drummer boy
Woss

[Verse]
See me I no come here for play
I just come here to jaiye (come here to jaiye, to jaiye..)
Omo no be game o
No be Alibumaye
Owo yapuyaya so I call Omo aye
Ka anyi ga wa ball o
From Sunday to Sunday

[Pre Chorus]
From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them everyday
We dey ball

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them every day
We no dey borrow

[Chorus]
All my ladies give them give them
Give them give them give them give them normal level
Give them give them give them give them normal level
Give them give them give them give them normal level

[Verse 2]
Ijo diye e diyee
Omo Lopo o lopo (0 por por por)
Oma iyami yani
Ama yomi yemi (0 por por por)
Ijo diye e diyee o
Omo Lopo o lopo (Woss)
Oma iyami yani
Ama yomi yemi
(Ni bo, le’ Eko)
(Ni bo, le’ Eko)
Give dem, Give dem, Giveee…

[Pre Chorus]
From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them everyday
We dey ball

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them everyday
We no dey borrow

[Chorus]
All my ladies give them give them
Give them give them give them give them normal level
Give them give them give them give them normal level (0 por por por)
Give them give them give them give them normal level

[Bridge]
Ijo diye e diyee
Omo Lopo o lopo
Oma iyami yani
Ama yomi yemi
Ijo diye e diyee o
Omo Lopo o lopo
Oma iyami yani
Ama yomi yemi

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them every day
We dey ball

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give them every day
We no dey borrow

[Outro]
Oma iyami yari
Yemi Alade
Yeah
Krizbe@t nwane
Effyzzie

Sypritmix

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending