Connect with us

Lyrics

LYRICS: Seyi Vibez – God Sent

Published

on

LYRICS: Seyi Vibez – God Sent

Oluwa loseyi oh oh
VIBEZ
Zee on the be@ting
U yeh eh yeh eh

Pikin wey no get helper suppose to get sense o
To n ba te e mole tun so fun Won pe broda no vex o
Coz some people dey dem be enemies of progress o
Mama call me yesterday ku ojo Meta she say hello
But as young as I am I get guys wey Dey blao
Show me your friend I’ll tell you who you are
If u give them the chance them go do u anyhow
Ma re padi e je somo pe koda oh
But as I be street boi e no mean say mio ni wa rara
She bowo to se kishi sharr lomope nwa

Eyin to laye eduro timi
Kala numi ko wamiri
Ofa aye maje kobami
So i dey pray eh almighty

Eyin to laye eduro timi
Kala numi ko wamiri
Ofa aye maje kobami
So i dey pray eh almighty

Awade eh eh Eh eh Awade
Motide si e lorun baba motide eh eh
Awade eh eh Eh eh awade
Atide si e lorun baba awade ah eh eh eh

Oju lomo n to yonu
Talika mo un to ba tan
Olowo moye iwon to won
Kolorun ma ba re ayo mi je
No rich papa and no rich mama
Sometimes I wonder why I come this life
May be na me GOD SEND to make things right for my family with my melody
I can hear them screaming ma name
Oluwaloseyi them ah feel the wave
I can picture the face Them dragging my cloth and them saying uh yeh
I no won sing in vain make bad belle no go ask say Wetin I gain
Baba Gbemi lowo soke eh
Yeh u yeh

Eyin to laye eduro timi
Kala numi ko wamiri
Ofa aye maje kobami
So i dey pray eh almighty

Eyin to laye eduro timi
Kala numi ko wamiri
Ofa aye maje kobami
So i dey pray eh almighty

Awade eh eh Eh eh Awade
Motide si e lorun baba motide eh eh
Awade eh eh Eh eh awade
Atide si e lorun baba awade ah eh eh

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending