Connect with us

Lyrics

LYRICS: Orezi – Maro Ft. Slimcase

Published

on

(INTRO)

=It’s Mystro on the be@t baby=
Ruby, Ruby Lanshy
Lavish spenders lawon goons yi
Owo t’o to start up business,
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e; mother foka

DOWNLOAD AUDIO HERE
(VERSE 1- Orezi)

The money wey we get oh,
e no dey finish
And when we dey the place oh,
we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get oh,
e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh

(CHORUS)

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

(HOOK)

If you know say you sabi dance, [sisi baby]
show them say you sabi dance [ih]
Small girl, big god [fatty bumbum]
Shake am make I give you cash

(Orezi- VERSE 2)

Girl I like the way you whine that thing
Bring your body baby next to me yea
Orezi for the Presido [Presido]
You’ rocking with the best oh [yea yea]
Girl’a come and whine it oh
Mr DJ make you turn it oh [oh oh]
B’o sen redi you deserve some accolades
Accolades; you deserve eh

(CHORUS)

Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh, Maro {kasa}
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro {oh baby}

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh
Ko Maro {on a}

(HOOK)

If you know say you sabi dance, [sisi baby]
show them say you sabi dance [ih]
Small girl, big god [fatty bumbum] {je kon mo}
Shake am make I give you cash

(Slimcase- VERSE 3)

Wa, s’o mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish; am a big baller
Mo ti ball pelu Sistosis, eyan Orezi

Ruby, Ruby Lanshi; aye Wizy
T’alert ba wole, e ti rogo
Awon omo ele ti mo si wonu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Barman- ice; more ice

(CHORUS)

Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro

(VERSE 4/OUTRO- Slimcase)

Urh urh, Sensami Ganja
Nononono, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bereobo n VIP oh
O le ma wa d’oorun n’le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller; baba e, mother; mother foka
Oloorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building; uhhhh

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending