Connect with us

Lyrics

LYRICS: Horlar Bless ft. Pizzy Donny & Kudo Kriz – My Shoes

Published

on

LYRICS: Horlar Bless ft. Pizzy Donny & Kudo Kriz – My Shoes

 

Wish I was born in a mansion room
Wish I was born with a silver spoon
Cos this pressure won tire me
And I no fit tell nobody
Cos the person wey you won tell get hin own palaba
Carry your cross carry your wahala.

No be story I go tell mama
Oh oh wooo
If you put your legs in my shoe.

You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
Ahn ahnnnn.

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo
Ahn ahnnnn.

Normal hard work still go pay
Brother no relent
Time still go dey
Wey you go buy Benz.

Nobody fit run your race
Na you know Wetin you face
Woni Aye Gba Jeje
but bills no dey wait
Nobody fit relate
People self dey in pain
Niqqa die young on the race.

To feed their home
Going through pains
This life dey give and take
Hustle na big game
Do you ever pray to lose
Na why me stay woke dey press.

Sapa is real
Yeh !!!!!!

Aimasiko lowun damu eda
Lashe sare kirakita
Walai ko easy larin Paul And Peter

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

Blowboi Kudo Yeh Yeh !!!

And if I tell you how e be for my side charle
Che you go tell me how e be for your side.

The urgent 2k wey you need my brother
Wey I no fit give you e get as e be oo.

I fit no get money oo make you Dey think say I get
Don’t judge me with my post abeg.

Cause if you do you go vex
And if you tire you go rest oh yeah.

You no fit minus plus
So niggar no Dey rush
Cause if you do pass yourself you go die you go kpeme you go crash oo yeah

If you put your legs in my shoe
You fit die you fit kpenme
You fit die you fit kpenme ooo

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending