Connect with us

Lyrics

LYRICS: Dj Muse Ft. Horpizzy x Drizzy x Ayanfe Viral – Jabole

Published

on

(Intro)

Ddddddddj Muse
Horpizzy ooo
Boiya Drizzy le le oooh
Viral!!!!!

(Horpizzy Verse)

Make he change my way
He don Dey late 2x
Aiye yi lele
Eyi aloronipin
It go better fir me it go better you ,make he change my way
Aiye yi lele
Eyi aloronipin
It go better for me it go better you make you belilieve

(Chorus)
Maje o Jabole
Maje o Jabole 2ce

(Boiya Drizzy Verse)

Charley watin sup my brother man
Shey because say you get money
You con dey buga for another man
No no no no no no no
Me i go get tomorrow
If i no get today
Won fe di mi lona
Ori mi ogba abode
Lala mi toro oke
Ko ni wale mo lai lai o
Bi osu o pada leyin mi
Mari daju pe mo run raun raun
Na money make crayfish bend o
Say me must cruise inna the benz o
Eni toba leti ko gbo gbo gbo (gbo)
Shey bo olowo sha laiye mo aa

(Chorus)
Maje o Jabole
Maje o Jabole 2x

(Ayanfe Viral Verse)

DEM SAY E BAD O
DEM SAY E WACK O
SAY NA COPY COPY
COPY STYLE O
KILONJÉ NÓ?
AYANFÉ VIRAL!
BÓBÓ TIMORI YÉN KOLE LÓ VIRAL
SHEY WÓ JÉ SECETARY ÓLÓRUN WEY U WAN’ DECIDE MY FATE O
TOBA GBÓ GBAS GBOS
LORIÉ LODUN ÓGBÉNI MAINTAIN YOUR LANE O
WHEN U DEY BLOW I WAIT FOR MY TIME JÉJÉLI
NA MY TIME B THIS O
I GO MAINTAIN MY SHINE
MAINTAIN MY TIME
TAKE THE GAIN
MOMA GBA HEADIES LOJU É
MOMA GBA GRAMMY LOJU É
MOMA GBA BET LOJU É
EMI ATI MUSÉ MAJOJUÉ

DOWNLOAD AUDIO HERE

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending