Lyrics
LYRICS: Burna Boy – “On The Low”
[Intro]
It’s Kel P Vibes
Yo, yeah
[Bridge]
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I’m in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 1]
Oh mi odoo oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it on me
And I know you shy but it’s cool when we’re making love
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a kaki, no fake leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
[Verse 2]
Oh no
Shey when I want dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And dey better, kai kai,
Be a better guy guy
[Pre chorus]
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
[Chorus]
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
I’m a kaki, no fake leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu
[Outro]
Hmmmmmmmmm
Mix Monster
Hmmmmmmmmm
-
Music4 days ago
Eazimiaqii Rasta ft. Emini Major – Day Dream
-
Music6 days ago
Niyistormii ft. The NSG & Eczy – Complete It
-
Music6 days ago
Niyistormii – Believe
-
Music6 days ago
Niyistormii ft. Bob Blaq – ALONE
-
Music6 days ago
Niyistormii – INSIDE
-
Music6 days ago
Niyistormii ft. Bob Blaq – Friday Night
-
Music6 days ago
Niyistormii ft. Yungtee – Try Again
-
Music13 hours ago
Ayo Maff ft. Fireboy DML – Dealer