Connect with us

Lyrics

LYRICS: Skales – Fire Waist ft. Harmonize

Published

on

(INTRO)

Wasafi
Is ok
=Chopstix, Chopstix, Chopstix=
Girl you gat me so high [high]
Girl i swear the thing nice [nice]
Girl you gat me so high [high]
Girl i swear the thing nice [nice]

(Harmonize- VERSE 1)

I gat my wind on the lingo, nah girls weli shepe sura
Girl upanga shingo, ukwu yunmi kasa mura
I gat my wind on the lingo, nah girls weli shepe sura
Girl upanga shingo, ukwu yunmi kasa mura

(CHORUS)

She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]

Fire Waist [hey], fire waist, [hey hey]

(Skales- VERSE 2)

Baby open make I take a look[look]
E don wey my eye dey shook[shook]
You stole my heart away like you’re a crook [crook]
I dey follow you to see wetin they cook[cook]
Baby let me show you love better
than you’ve ever seen before
Me I no go fall short, me I no go f-up
My Rihana na, she dey make me halla la
She no get wahala la;
Baby make we go see my mama

(CHORUS)

She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]

(VERSE 3- Harmonize)

I wanna take you home real mani
Huka mummy and daddy and mummy
so saka ti yana zamani
You sweet pass sugar,girl you are my honey[hunnn]
you say you like my song, today i wanna sing you acapela
tonight fun banama sho si kunnn ni na
taka hun wey wamu [wamuuu wa tete, you are my angel]
teko ku hey shamu [shamuuuu ta pepe, you are my angel]

(CHORUS)

She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]
She gat the fire waist [hey],fire waist, [hey hey]
Fire waist [hey], fire waist, [hey hey]

(Skales & Harmonize- HOOK)

lego tin na bendela, i say my bendela
Lego tin na bendela, i want a bendela
baby you burst my mendula, eh i say my mendula
you just dey burst my mendula, ehh you no be regular

(OUTRO)

hey hey, hey hey
hey hey, hey hey
==Chopstix…==

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post

ADS

Trending