Connect with us

Lyrics

LYRICS: Peruzzi – Majesty

Published

on

 

[INTRO]
Baby you’re a miracle in my life
Cinderella
bang bang bang
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
Speroach be@ts

[VERSE 1]
Dont be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river
If I fit walahi
pre bang bang bang
Baby malo gbagbe
Ah Say na your cruise I like
Show me that you’re miracle tonight
Take me higher
I wanna feel alright

[HOOK]
If I dum body
Baby go say you dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if you
show me
show me
If I dum body
Baby go say you dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if you
show me
show me

[CHORUS]
Nwanne if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
She suppose dey with me
Nwanne Nwanne
I say nwanne
if you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin dey fine like this)
E suppose dey with me
(suppose dey with me)

[VERSE 2]
I promise to kiss you before you wake up
Love you without the makeup
Baby dont break up
I touch down before the takeoff
Yeah e yea
Luckily for me
You know my
they say I take you personal
I no fit disagree
Omo na confirm beef
if you check am
True talk I no dey runs am
Come through for my area
So I for like give you your own plan
Luckily for me
You too sabi
Dem say I wan dey take you pesonal
I no fit disagree

[CHORUS]
Nwanne if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
suppose dey with me
Nwanne Nwanne
nwannem
if you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin dey fine like this)
E suppose dey with me
(suppose dey with me)

[OUTRO]
Kiss you
Wake up
Love you
Love you without makeup
Kiss you
Wake up
bang bang bang
speroach be@ts
swaps

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending