Connect with us

Lyrics

LYRICS: Korede Bello – Let Him Go

Published

on

Ee ee eh!
Korede Bello oooh oooh ooh
Don Jazzy pon this again

You be jollof rice
No let them dey treat you like white rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
or Okada sef


My diamond, you need a real man wey go cherish oh o

So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now
You better leave girl
Let him – let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!

Man wey dey be@t you let him
Let him go
Let him – oh Let him go


I say let him – Let him go – uo!

You better leave them

Doesn’t fitting your profile
Doesn’t make you bokwile
If the man no dey drop bar
Make you give am the space bar
Shift – Alternate and delete am oh


Tell him Asta Lavista oh

Is your time waiting worth while

Does he worship the most high

Baby you know me I no Like am o

Me I no dey like to dey see you cry oh

Make you no dey let am dey do you wayo

Cos you be the star for my eye baba fryo oh eh


Oya don’t be shy oh

Baby come click on the link in my bio – aah!

If the man dey do anyhow
He go see anyhow
Girl I dey tell you now

You better leave them
Let him – Let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!
Man wey dey be@t you let him


Let him go

Let him – oh Let him go

I say let him – Let him go – uo!

You better leave them

Baby let him go ooh – let him go
Baby let him go ooh – let him go
Baby let him go ooh – let him go


I wanna let you know ooh

Let him go ooh – oh Let him go

Baby let him go ooh – let him go

Baby just let him go ooh – let him go 


I gotta let you know ooh

You be jollof rice
No let them dey treat you like whiite rice yo
You be my Rolce Royce
No let them dey ride you like keke Napep
or Okada sef
My diamond, you need a real man wey go cherish – o

So if your man dey do any how
He go see any how
Girl I dey tell you now


You better leave girl

Let him – let him go

Let him – oh Let him go

I say let him – Let him go – uo!

Man wey dey be@t you let him
Let him go
Let him – oh Let him go
I say let him – Let him go – uo!


You better leave them

Let him know that you deserve the best
Oh – yess
Let him know that you worth nothing less
Oh – yess


Let him know that you’re not other girls

Just say your mind let it out og your chest

Oh – yess

Let him know say you no get time for petty

Oh – yess

Petty things wey dey wan make you dirty


Oh – yess

Roll with me girl I’m gon’ make you happy

If you wanna be happy

You better leave them let him – Let him go


Let him – Let him go

I say let him – Let him go – uo!

Man wey dey be@t you let him

Let him go

Let him – oh Let him go

I say let him – Let him go – uo!

You better leave them

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending