Connect with us

Naija Music

LISTEN MUSIC: Wizkid – Ojuelegba

Published

on

LISTEN MUSIC: Wizkid – Ojuelegba

Wizkid-Ayo-album
“Ojuelegba” is the 5th track off Wizkid’s “Ayo” Album and was inspired by his experiences and Sojourn in and around this part of Lagos, Nigeria (Ojuelegba). It was directed by Clarence Peters and produced by Legendury Beatz.
LYRICS
It’s legendury be@ts
Wizzy baba o
Ni ojuelegba
They know my story
From holdup studio
I be hustle to work ee
Ni ojuelegba o
Me and CD
From holdup studio
We been hustle to work ee
Ni ojuelegba o
My people dey there
My people suffer
Dem dey pray for blessing eh
Ni ojuelegba o
My people dey there
Dem dey pray for blessing
For better living eh eh
Kilodale
Aye o le to yen o
Aye o ni double
Adura lo le se o
Call on daddy
Adura a gba o
Ti isu eni ba dele
A fowo bo je
I am feeling good tonight
This thing gat me thanking God for life
Oh I can’t explain eh eh eh
I can’t explain eh eh yah eh
I am feeling good tonight
This thing gat me thanking God for life
I can’t explain eh eh eh
I can’t explain eh eh yah eh eh
I say Ni ojuelegba
They know my story
From holdup studio
I be hustle to work ee
Ni ojuelegba o
Me and CD
From holdup studio
We been hustle to work
See eh e kira fun mummy mi o
Ojojumo lo n s’adura
Mon jaye mi won ni won soro ju
Ojojumo owo n wole wa
E kira fun mummy mi o
Ojojumo lo n s’adura
Mon jaye mi won ni won soro ju
Won ni won ni won soro ju
SEE ALSO: DOWNLOAD MP3: Stanley Enow Ft Davido – Caramel
I am feeling good tonight
This thing gat me thanking God for life
Oh I can’t explain eh eh eh
I can’t explain eh eh eh yah eh
I am feeling good tonight
This thing gat me thanking God for life
I can’t explain eh eh eh
I can’t explain eh eh Yah eh eh
Yea eh eh
Songwriter: Ayodeji BaloG0n
Download Wizkid – Ayo Album on Itunes!!
DOWNLOAD FULL ALBUM HERE on NSG

DOWNLOAD

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

OUR SERVICE

Recent Post




ADS

Trending